Rush - Ayra Starr
歌曲信息
歌曲名:Rush
歌手:Ayra Starr
所属专辑:19 & Dangerous (Deluxe)
作词:未知
作曲:未知
发行公司:未知
发行时间:2023-02-25
大小:2.83 MB
时长:03:06秒
比特率:129K
评分:0.0分
介绍:《Rush - Ayra Starr》Ayra Starr & Ayra Starr演唱的歌曲,由未知作词、未知作曲。
如果你觉得好听,欢迎分享给朋友一起看看歌词,一起支持歌手!
Rush - Ayra Starr文本歌词
作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri
Jofunmi Japata, I dey go ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
编辑于2023/02/25更新
作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri
Jofunmi Japata, I dey go ghana
You never touch, you dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
'Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)
编辑于2023/02/25更新
Rush - Ayra StarrLRC歌词
[00:00.000] 作词 : Prince Omoferi\/Oyinkansola Sarah Aderibigbe [00:01.000] 作曲 : Prince Omoferi\/Oyinkansola Sarah Aderibigbe [00:08.716]Vibez [00:10.309]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [00:12.166]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [00:14.560]Pa pa ri, pa [00:20.079]Sabi girls no dey too like talk [00:22.742]Animals dey in human form [00:24.863]Padi man, nobody like work [00:27.254]But you must hustle of you wan chop [00:29.909]E no finish dem wan fight us [00:32.039]If them dey run dem no fit catch up [00:34.421]I no dey form say I too righteous [00:36.812]No come dey form say you too like us [00:40.004]Me no get time for the hate and the bad energy [00:42.656]Got my mind on my money [00:44.789]Make you dance like Poco Lee [00:47.179]Steady green like broccoli [00:49.297]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me [00:52.228]Kudi na my fantasy [00:54.346]Dem wan dey check if my tap e no rush [00:57.535]But e dey rush [00:58.870]E dey rush well well [01:00.190]E be much [01:00.988]Na God dey make my tap, e dey rush [01:03.854]The kind money we touch [01:06.986]But e dey rush [01:08.306]E dey rush well well [01:09.376]E be much [01:10.700]No be hype, everybody dey crush [01:13.558]There's no dulling with us (There's no dulling with us) [01:17.272]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [01:19.402]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [01:21.783]Pa pa ri, pa ri pa pa ri [01:26.304]Jofunmi Japata, I dey go ghana [01:28.959]You never touch, you dey form papas [01:31.614]Which kind money we never see before [01:34.004]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one [01:36.126]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje [01:41.709]You can't count my grace [01:43.566]I just dey my lane, my lane [01:46.754]Me no getty time for the hate and the bad energy [01:49.943]Gat my mind on my money [01:52.064]Make you dance like poco lee [01:54.455]Steady green like broccoli [01:56.585]Steady on my grind no wan hear what they want telly me [01:59.240]Kudi na my fantasy [02:01.634]Dem won dey check if my tap e no rush [02:04.822]But e dey rush [02:05.881]E dey rush well well, e be much [02:08.275]Na God dey make my tap, e dey rush [02:11.191]The kind money we touch [02:14.328]Edey rush [02:15.388]E dey rush well well, e be much [02:17.778]No be hype everybody dey crush [02:20.697]There's no dulling with us (There's no dulling with us) [02:23.886]'Cause e dey rush [02:25.218]E dey rush well well [02:26.276]E be much [02:27.339]Na God dey make my tap, e dey rush [02:30.266]The kind money we touch [02:33.644]E dey rush [02:34.704]E dey rush well well, e be much [02:36.833]No be hype everybody dey crush [02:40.025]There's no dulling with us (There's no dulling)
其他歌词
- 1
-
2
作词 : 野田洋次郎 作曲 : 野田洋次郎 编曲 : 常宏 僕らタイムフライヤー 時を駆け上がるクライマー, 我们是时间旅行者 追逐时光的攀岩者, 時のかくれんぼ はぐれっこ
- 3
-
4
作词 : kkluv 作曲 : kkluv ALPAKINO MINIG TURMUXUM KINO tilfun ordum mz ga azir agini kilidu bugan kaxta szz din baxka baxka amisi bendaho 在今天晚上luvlu
- 5
-
6
作词 : ピノキオピー 作曲 : ピノキオピー ― えー、本日はインタビュー よろしくお願いいたします。 M: はい、 よろしくお願いいたします。 ― では、軽く自己
-
7
作词 : kkluv/Young Simba 作曲 : kkluv/Young Simba baby 闭眼憧景我们未来 哪里真的非常美丽 起床就有新鲜空气 我答应你到终点时我会在 我张开双手等着你 有你我
-
8
作词 : 汪苏泷 作曲 : 汪苏泷 原唱 : 容祖儿 最复杂的自己 最失控的回忆 最矫情的情绪 最害怕告诉 你 要怎么去证明 要怎么去冷静 要怎么做才 能够把你忘记 深
-
9
作词 : Qi Yung Leiw 作曲 : Qi Yung Leiw 보고 싶은 생각에 들어간 우리 창에 나는 말을 거는데 보내지는 않을래 느린 한마디보다 조용함이 더 좋아 기다리고 있
-
10
作词 : 秋元 康 作曲 : かわいえいじ 沈む太陽を何度見ただろう 地平線へと消えて行く背中 なんて美しいオレンジ色の空 こんな別れ方ができたらいい 絶対やり残し