Sorry Sorry - Femi Kuti

歌手:Femi Kuti · 专辑:Shoki Shoki · 发行:1999-02-15
歌曲信息
歌曲名:Sorry Sorry
歌手:Femi Kuti
所属专辑:Shoki Shoki
作词:未知
作曲:未知
发行公司:Barclay
发行时间:1999-02-15
大小:6.12 MB
时长:06:42秒
比特率:129K
评分:0.0分
介绍:《Sorry Sorry - Femi Kuti》Femi Kuti & Femi Kuti演唱的歌曲,由未知作词、未知作曲。 如果你觉得好听,欢迎分享给朋友一起看看歌词,一起支持歌手!
Sorry Sorry - Femi Kuti文本歌词
Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o
编辑于2023/05/09更新
Sorry Sorry - Femi KutiLRC歌词
当前歌曲暂无LRC歌词
其他歌词
  • 1
    Anna's Pond
    Kohala · Mana Road · 2014-10-02
    作曲 : Charles Michael Brotman 纯音乐,请欣赏 编辑于2023/05/09更新
  • 2
    Yanma
    Serdar Şenel · Sana Tebrikler · 2010-01-01
  • 3
    Princess Pupule
    The Polynesians · Hawaii Calling · 2020-08-31
  • 4
    My Yellow Ginger Lei
    The Polynesians · Hawaii Calling · 2020-08-31
  • 5
    Budur
    Atiye Deniz · Budur · 2011-01-01
    作词 : Esra Gülümser Ömürlü 作曲 : Houssam Habib Binbir gece masalı gibisin Oyunun içinde oyunların var Gel memleket meselesi değil aşk G
  • 6
    Monkey Banana
    Fela Kuti · The Best of the Black President 2 · 2013-03-04
  • 7
    The River
    Geoffrey Oryema · Beat The Border · 2018-12-14
  • 8
    The Click Song
    Miriam Makeba · The Click Song - Best of Miriam Makeba (Remastered) · 2019-07-24
  • 9
    Groove In G
    Playing For Change · PFC 2: Songs Around The World · 2011-05-31
  • 10
    New Bell
    Gilles Peterson · Gilles Peterson in Africa · 2005-05-03
    [00:00.00-1] 作词 : Manu Dibango 编辑于2023/05/09更新