Pay Day - Wizola 3gar

歌手:Wizola 3gar · 专辑:Pay Day · 发行:2023-12-14
歌曲信息
歌曲名:Pay Day
歌手:Wizola 3gar
所属专辑:Pay Day
作词:未知
作曲:未知
发行公司:未知
发行时间:2023-12-14
大小:2.45 MB
时长:02:41秒
比特率:129K
评分:0.0分
介绍:《Pay Day - Wizola 3gar》Wizola 3gar & Wizola 3gar演唱的歌曲,由未知作词、未知作曲。 如果你觉得好听,欢迎分享给朋友一起看看歌词,一起支持歌手!
Pay Day - Wizola 3gar文本歌词
作词 : Olaitan Adedimeji
作曲 : Olaitan Adedimeji
Baba God E don tey wey man he don dey grind oh
E Zero competition I dey do my own
So when I’m getting paid oh na Wetin I deserve oh woh woh
When my niggas dey ball make I no go dey reserve oh
Kowo wolè kashey spending kowo wolè
If no be money matter o I no go dey
As I dey work I dey pray make e soft o
During struggle make my life no go lost o
Ah ah ah ah kowo wolè
Ah yi ah ah ah ah ah
Ye iyeh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
Everyday work 24/ 7
Now story don change I’m on new level brother
if you hear another man matter
Your own no reach quarter brother you go japa
Shey you see
Different folks with different problem
Different struggle different success
Energy in my body me no send them
Back to back we go dey give them problem
Kowo wolè kashey spending kowo wolè
If no be money matter o I no go dey
As I dey work I dey pray make e soft o
During struggle make my life no go lost o
Ah ah ah ah kowo wolè
Ah ah ah ah ah ah ah
Ye eh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
Baba God E don tey wey man he don dey grind oh
E Zero competition I dey do my own
So when I’m getting paid oh na Wetin I deserve oh woh woh
When my niggas dey ball make I no go dey reserve oh
Ah ah ah ah ah ah ah
Ye eh eh eh eh eh
Ay, ay, ay
I'm your little butterfly
Green, black blue
Make the colours in the sky
编辑于2023/12/14更新
Pay Day - Wizola 3garLRC歌词
当前歌曲暂无LRC歌词
其他歌词
  • 1
    Black American Love
    Soloistar · World of Fame · 2023-12-14
  • 2
    Дорога Перемен 2021
    Anns · Дорога Перемен 2021 · 2023-12-14
    [00:00.000] 作曲 : Анна Александровна Кускова 编辑于2023/12/14更新
  • 3
    Dawn.
    samurai.jackson · Eventide · 2023-12-13
  • 4
    NER THA MAY MEE BAH LEE (feat. DOH CHI)
    Karen Music · NER THA MAY MEE BAH LEE (feat. DOH CHI) · 2023-12-14
  • 5
    谁冤枉了李鸿章
    梁宏达 · 老梁故事汇2014 · 2014-01-01
  • 6
    子夜回忆录
    麻子 · 子夜回忆录 · 2023-12-14
    作词 : 麻子/胡拐弯HoryG 作曲 : 麻子 v1(胡拐弯)忙碌的一天又结束了我随着日落回家 脸上脖子上都是车间里的油 和砂轮灰 与汗液粘在一起 辣的我头皮发麻 我洗了个热水
  • 7
    I
    Lokwoods · Bruit : couleur de mon silence · 2023-08-10
    [00:00.000] 作词 : Adrien Pellaux [00:00.000] 作曲 : Adrien Pellaux 编辑于2023/12/14更新
  • 8
    Xah nazlar-Azmat
    Azmat · Azmat · 2023-12-14
    作词 : Halik 作曲 : Halik 编辑于2023/12/14更新
  • 9
    Blue Grass
    Brad Mehldau · Warner Jams, Vol 1 · 2023-12-14
    [99:00.00]纯音乐,请欣赏 编辑于2023/12/14更新
  • 10
    我们俩(cover马嘉祺)
    所以想总下雨 · 一些cover · 2023-12-14
    你在左边 我紧靠右 第一张照片 不太敢亲密的 属于我们俩的 脸庞太天真了 苹果一样带甜的羞涩 太多感触 已不同了 世界变了 还是我改变了 夹在书本这相册滑落的照