It Is What It Is - AdeKunle Gold

歌手:AdeKunle Gold · 专辑:It Is What It Is · 发行:2023-10-18
歌曲信息
歌曲名:It Is What It Is
歌手:AdeKunle Gold
所属专辑:It Is What It Is
作词:未知
作曲:未知
发行公司:未知
发行时间:2023-10-18
大小:2.67 MB
时长:02:55秒
比特率:129K
评分:0.0分
介绍:《It Is What It Is - AdeKunle Gold》AdeKunle Gold & AdeKunle Gold演唱的歌曲,由未知作词、未知作曲。 如果你觉得好听,欢迎分享给朋友一起看看歌词,一起支持歌手!
It Is What It Is - AdeKunle Gold文本歌词
People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public come dey beg for side
Don't get it twisted, I no dey kiss ass
That sh*t is not healthy
Keeping my distance
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensivе sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb mе, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness, oh
Na when I get money I realize, oh
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See, bad times will never last
Elemi lo ma last, life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate
Low-key, they hate their life
And they're lonely, no energy for nobody
We no dey happy for me, for me
Low-key, you hate your life
And you're lonely, no energy for nobody
No waste your time, man, I no see you
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me, please
If e go cost my peace
That's some expensive sh*t, oh
If e no be money
Do not disturb me, please
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is
Mawobe, leave am
编辑于2023/10/18更新
It Is What It Is - AdeKunle GoldLRC歌词
[00:11.149] People wey no dey feed you
[00:13.162] Always the first to talk about your life
[00:16.108] Look at the irony
[00:17.950] Shame you for public come dey beg for side
[00:20.939] Don't get it twisted, I no dey kiss ass
[00:22.748] That sh*t is not healthy
[00:25.970] Keeping my distance
[00:27.600] Some people are worse than pandemic
[00:29.549]
[00:29.679] If e go cost my peace
[00:32.102] Den I go take my leave
[00:34.589] If e no be money
[00:36.995] Do not disturb me, please
[00:39.510] If e go cost my peace
[00:42.026] That's some expensivе sh*t, oh
[00:44.497] If e no be money
[00:46.782] Do not disturb mе, please
[00:49.180]
[00:49.452] Majisoro, hold on
[00:51.848] It is what it is
[00:54.353] Mawobe, leave am
[00:59.254] Majisoro, hold on
[01:01.823] It is what it is
[01:04.154] Mawobe, leave am
[01:07.542]
[01:10.466] Money no dey bring happiness, oh
[01:12.630] Na when I get money I realize, oh
[01:15.070] But I no be hypocrite
[01:17.784] I dey pray make you get your own too
[01:20.216] See, bad times will never last
[01:22.683] Elemi lo ma last, life come at you so fast
[01:27.287] Small time you don become wetin you hate
[01:29.729] Low-key, they hate their life
[01:32.186] And they're lonely, no energy for nobody
[01:35.773] We no dey happy for me, for me
[01:39.507] Low-key, you hate your life
[01:41.665] And you're lonely, no energy for nobody
[01:45.687] No waste your time, man, I no see you
[01:48.175]
[01:48.732] If e go cost my peace
[01:51.253] Den I go take my leave
[01:53.684] If e no be money
[01:56.115] Do not disturb me, please
[01:58.646] If e go cost my peace
[02:01.129] That's some expensive sh*t, oh
[02:03.674] If e no be money
[02:06.043] Do not disturb me, please
[02:08.205]
[02:08.649] Majisoro, hold on
[02:11.058] It is what it is
[02:13.457] Mawobe, leave am
[02:18.396] Majisoro, hold on
[02:20.968] It is what it is
[02:23.317] Mawobe, leave am
其他歌词