Dem No Go Know - Mista Seth

歌手:Mista Seth · 专辑:My Everything (the album) · 发行:2011-03-08
歌曲信息
歌曲名:Dem No Go Know
歌手:Mista Seth
所属专辑:My Everything (the album)
发行时间:2011-03-08
介绍:《Dem No Go Know - Mista Seth》Mista Seth & Mista Seth演唱的歌曲,由未知作词、未知作曲。 如果你觉得好听,欢迎分享给朋友一起看看歌词,一起支持歌手!
Dem No Go Know - Mista Seth 文本歌词
Dem No Go Know - Mista Seth
Eyeh
Eyeh
Eyeh
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Look from where I came came
Now come see where I dey dey
People dey find 'em hard to believe
Say na you be my redeemer
Na me wey people think say I no go make 'em
I just dey fake 'em
Come see where I dey papa God
Na your hand dey make 'em so
You dey make me shine
Dey make me shine
I dey look so fly look so fly
See Dey don dey love me now
Dey don dey praise me now
Dey don dey hear me now hear me now
Everything na you
Everything na you
Dem no go know oh
Dem no go know oh
Say na you dey do 'em so
Papa God I feel you feel you feel you feel
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Dai
Papa mama brother sister
Everybody make una come taste and see see
Him love sweet pass maggie thyme curry and everything eh
All the thing wey e do on the cross
Na 'em make me trust am so
Come give me salvation
Redemption
Plus everything eh
Make me a teacher a preacher and richer
This one na total package
I dey feel am oh
I dey feel am oh
That’s why I just dey go
Everything na him
Everything na him
Dem no go know oh
Say na you dey do am so oh
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you eh
Wetin e do for me
Even mouth no go fit explain eyeh
That’s why I never never never ever ever ever let you go
Eh
I just dey shine dey goeyeh
Dem no fit comprehend
Dem no believe say
Na you I know oh
Everywhere I go
Devil dey pyante pyante
Everywhere I dey
Blessing dey yakapyakpa
Everywhere I go
Devil dey pyante pyante
Everywhere I dey
Blessing dey yakapyakpa
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you thank you
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you
Papa God I feel you feel you
I will never never let you go eyah
Papa God I feel you feel you feel you feel you
I dey gbadu you ah
Papa God I thank you
Papa God I thank you
Ehh
Ehhh
Ehh
Ehhh
Dem No Go Know - Mista Seth LRC歌词
当前歌曲暂无LRC歌词
其他歌词
  • 1
    I’m All In
    Robert Pierre · I’m All In · 2011-07-26
    There is a fire that burns inside of me 我体内有火焰燃烧 There is a flood rushing from my heart 感情喷涌而出 There is a song that I have got to sing 有首歌我一
  • 2
    Alleluia
    Philosophonic · Flourish · 2011-06-03
    May the boundless Numbers of the earth rejoice For your light has settled on me May a soundless choir make the perfect noise To exult your newfound allegiance S
  • 3
    All In Good Time
    Babette Hayward · You Might Be Somebody · 2011-08-02
  • 4
    Greater Is He
    Robert Pierre · I’m All In · 2011-07-26
    I see it in the searching eyes Of everyone passing by We're so afraid of what will come And what will happen when it all comes undone But I know I'm not alone G
  • 5
    Thanks Outro
    Chamillionaire · Badazz Slow Mixes(Mixtape) · 2011-07-16
  • 6
    Colors And Lights
    Michael Marshall · · 未知
  • 7
    You Are the Reason
    Mista Seth · My Everything (the album) · 2011-03-08
    You Are the Reason - Mista Seth 以下歌词翻译由文曲大模型提供 Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah Every night before I sleep 每夜入眠前 I always
  • 8
    Hold It ’til It’s Cold
    Lena Fennell · · 未知
  • 9
    Na Gode
    Mista Seth · My Everything (the album) · 2011-03-08
    Na Gode - Mista Seth I woke up this morning Wash my face and start to pray Thanking god for this day Tomorrow I'll do the same There's one thing I know for sure
  • 10
    Ignition
    Philosophonic · Flourish · 2011-06-03
    Drowning in doubt Poured in dissent Would that my heart Reconnect Life to my art Truth to intent Into your arms i re-commit I can't belong to the life In the wa